Entertainment
Skit Maker, Sabinus Denies Buying New House For N100M

Skit maker Emmanuel Chukwuemeka, popularly known as Sabinus or MrFunny has bought a new house.
He shared photos of himself at the new house, which comes with a customised swimming pool.
However, in another post, the content creator debunked the rumours that he bought the house for N100m.
He said, “Come, all these blogs wey dey go dey write wetin I no know. Say Dem buy house 100million, 500million.
“I no dey o! I no dey o!! Where you there? Was you there?
ALSO READ: Waive Leads First Term HoRs Members In Bill Sponsorship
“Una go dey write wetin Dem go come carry person. See me wey dey manage my life, abeg o! Na manage I dey manage this life wey I come o! Abeg!!
“My small 1,500 wey remain for account, I dey manage am o!
“Please, 100million from where? I don see 100million before? Abeg o! Abeg o!! Ha! Ha!! Before you know now……hmmmmmm.”
-
Education10 hours ago
DELSU: Professor Atakpo To Deliver 114th Inaugural Lecture October 30
-
News24 hours ago
Ughelli North APC Chairman, Others Suspended, Replaced By Evwighono, Others
-
News11 hours ago
Sapele LGA Gives Guidelines To Okada, Keke Operators
-
Politics23 hours ago
Ughelli South United Forum Endorses Tinubu, Oborevwori For Second Term
-
Feature11 hours ago
My Good Dream For Anioma People – Senator Ned Nwoko